FIBA Women Basketball World Cup 2018: Nigeria dey Group B
Wia dis foto come from, FIBA
Nigeria senior women basketball team D'Tigress wey also be African champions, go play Argentina, Turkey and Australia for Group B of di 2018 FIBA Women's World Cup wey go happen for Spain.
Di competition go happen from 22 to 30 September 2018.
Di other African team; Senegal, dey Group D with Latvia, USA and China. South Korea, Greece, Canada and France dey Group A while hosts Spain, Japan, Puerto Rico and Belgium dey Group C.
D'Tigress head coach, Sam Vincent, say di draw mark di beginning of im team preparations for di World Cup.
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available
{{rankTranslation}}