Olivier Giroud don join Chelsea
Wia dis foto come from, chelsea
Olivier Giroud don join Chelsea from Arsenal.
Di French striker wey play for Arsenal on Tuesday night against Swansea, cross road join London rivals Chelsea for money wey reach £18m for 18 months.
Giroud say: "Chelsea na one of di biggest teams for Premier League. Dem don win maybe di trophy wey plenty pass in di last six or seven years. Dem be big club and I dey proud to sign for Chelsea, and I dey look forward to play."
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available