Christmas celebration in fotos - how pipo around di world celebrate birth of Jesus Christ

Wia dis foto come from, Getty Images

Read am in 3 mins

Evri year, more dan two billion Christians worldwide dey gada to celebrate di birth of Jesus Christ wit dis year own happening today Wednesday.

From Nigeria to oda parts of Africa, Europe, Asia, Di Americas, Christians dey mark Christmas with funfair.

Dis celebration dey happun more dan two thousand years afta dem born Jesus for Bethlehem, south of Jerusalem.

Also Christmas celebration dey always dey colourful sake of many reasons, including di traditional colours of red and green, and di many ways to decorate for di holiday season.

Na season of love, hope, joy, togetherness, and charity.

Some pipo begin dia own celebration from di eve of di eve of Christmas. Dis na fotos of how pipo celebrate di birth of Jesus Christ around di world:

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Pipo attend Christmas Eve mass for di Saint Anthony of Padua Church 24 December for Istanbul, Turkey

Wia dis foto come from, @jidesanwoolu/X

Lagos State Govnor Babajide Sanwo-Olu attend Christmas Day Holy Communion Service for di Cathedral Church of Christ, Marina, Lagos.

"Christmas na time for reflection and we do dat for atmosphere of worship and praise. I look forward to share in di spirit of love, kindness, and generosity wey define di true essence of di season," di govnor write for im Facebook page.

Wia dis foto come from, GettyImages

Wetin we call dis foto, One man wey dress in Santa Claus outfit dey shake hands wit man wey dey along di lanes of one residential building on 24 December.

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, One man wey dress in Santa Claus outfit dey shake hands wit one pikin wey im offer chocolate on 24 December.

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Hundreds of Legio Maria Church members, wear colourful clothes on Christmas Eve celebrations for di town of Mathare, Nairobi, Kenya on 24 December.

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Indian children dey decorate Christmas tree.

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Sisters as toast drinks while dem sit on sofa at home during Christmas festival.

How celebrities take celebrate Christmas

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.

End of X post, 1

Skip Instagram post, 1
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.

End of Instagram post, 1

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.

End of X post, 2

Skip Instagram post, 2
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.

End of Instagram post, 2

Skip Instagram post, 3
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.

End of Instagram post, 3

Skip Instagram post, 4
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.

End of Instagram post, 4