Champions League group stage match results on Wednesday in fotos
Wia dis foto come from, Getty Images
Liverpool lose dia opening group match for Uefa Champions League on Wednesday night.
Napoli flog last season runner up Liverpool 4- 1 for Italy for dia group A match.
Wednesday matches produce a total of 26 goals.
Na Barcelona and Napoli games get high scores on Wednesday wit six and five goals respectively.
Di group stage start on September 6 and e go end for November 2.
Na February 14 di knockout stages go begin and end wit di final for Istanbul on June 10, 2023.
Checkout eight ogbonge fotos dem from all di games on Wednesday.
Napoli 4-1 Liverpool
Wia dis foto come from, Getty Images
Ajax 4-0 Rangers
Wia dis foto come from, Getty Images
Atlético 2-1 Porto
Wia dis foto come from, Getty Images
Club Brugge 1-0 Leverkusen
Wia dis foto come from, Getty Images
Inter 0-2 Bayern
Wia dis foto come from, Getty Images
Barcelona 5-1 Plzeň
Wia dis foto come from, Getty Images
Frankfurt 0-3 Sporting CP
Wia dis foto come from, Getty Images
Tottenham 2-0 Marseille
Wia dis foto come from, Getty Images
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available