Queen Elizabeth II: In fotos- world reacts to di Queen death
Wia dis foto come from, Getty Images
Condolences don dey pour in from around di world following di death of Queen Elizabeth II.
Wia dis foto come from, Getty Images
Dem lower flags to half staff for various locations, wey include di White House and US Capitol in Washington DC.
Wia dis foto come from, Getty Images
Crowds don gather to mourn and leave flowers in di Queen memory.
Wia dis foto come from, Getty Images
Wia dis foto come from, Getty Images
Wia dis foto come from, Getty Images
Wia dis foto come from, Getty Images
Di UK longest-serving monarch die at Balmoral aged 96, following her 70-year reign.
Wia dis foto come from, Getty Images
President Joe Biden go di British embassy in Washington to sign condolences book.
Wia dis foto come from, Getty Images
Wia dis foto come from, Getty Images
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available