You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Meet Michael Akoma, di one hand keke driver
52 years old Michael Akoma na keke - tricycle driver for Lagos state south west Nigeria.
But e dey drive wit one hand.
Akoma involve for one truck accident for 2015 wey land am for hospital with serious injuries wey result to amputation.
E tok to BBC Pidgin about di pain and challenge of doing im job wit only one hand.