You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Yemi Osinbajo Pidgin wear cap cross leg hold walking stick dey look ya face
Read am in 1 mins
Nigeria Vice President Yemi Osinbajo pidgin no be here o!
Professor Osinbajo speak pidgin give BBC on Thursday say goment go solve all di problems wey pipo dey face.