Uruguay vs France: Le Blues dey go Semi-Finals afta dem beat Uruguay 2- 0

Read am in 1 mins

France dey go Semi-Finals afta dem beat Uruguay 2- 0 on Friday.

Now Le Blue dem go dey wait for di winner between Brazil and Belgium wey go happun on Friday.

Before France meet Uruguay for quarter Finals, dia presido, Emmanuel Macron bin say im no go visit dem for Russia until dem reach Semi-Final.

Di full video of wetin Macron tok dey we Facebook page, BBC News Pidgin.