President Akufo-Addo order for arrest of GFA Chair over fraud
Wia dis foto come from, Fifa.com
Read am in 1 mins
Ghana President Nana Akufo-Addo direct for di arrest of Ghana Football Association Chairman, Kwesi Nyantakyi.
Di gist be say Kwasi Nyantakyi pick some moves den influence some deals which he use di president en name.
Skip X post Warning: Third party content may contain adverts
Allow X content?
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post
Kwasi Nyantakyi be also 1st vice-president of African football governing body CAF, second only to CAF president Ahmad Ahmad.
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available
{{rankTranslation}}