Timeline of Rwanda genocide 30 years later
Wia dis foto come from, Getty Images
Rwanda president say di international community "fail all of us", as e mark 30 years since di 1994 genocide wey kill around 800,000 pipo.
President Paul Kagame tok dis one as e address dignitaries and world leaders wey gada for Rwanda capital, Kigali, to remember di bloodshed.
"Rwanda dey completely humbled by di magnitude of our loss," e tok.
"And di lessons wey we learn dey engraved in blood."
On dis day in 1994, extremists from di Hutu ethnic group launch 100-day killing spree, wey members of di Tutsi minority and Hutu pipo dey slaughtered.
Sorry, we can’t display this part of the story on this lightweight mobile page.
Top Tori
Informate me
Di one wey dem dey read well well
Content is not available
{{rankTranslation}}