Pictures of earthquake wey happen for Iran

Hundreds of people don die for earthquake wey happen for night for border between Iran and Iraq.

Wia dis foto come from, AFP

Wetin we call dis foto, As day break na im e come clear well well how di earthquake take destroy things

Wia dis foto come from, AFP

Wetin we call dis foto, Things scatter well well for at least eight villages, according to wetin di head of Red Crescent for Iran talk

Wia dis foto come from, AFP

Wetin we call dis foto, Dem begin do rescue for darkness as thousands of people get injury for di earthquake

Wia dis foto come from, TASNIM news agency via reuters

Wetin we call dis foto, People wey die for di 7.3 magnitude earthquake reach hundreds on Monday morning

Wia dis foto come from, TASNIM news agency via reuters

Wetin we call dis foto, Iran Television say most of di people die for Sarpol-e Zahab for Kermanshah, Iran

Wia dis foto come from, TASNIM news agency via reuters

Wetin we call dis foto, Photo dem from Sarpol-e Zahab show hospitals wey plenty people wey get wound full everywhere

Wia dis foto come from, Reuters

Wetin we call dis foto, One group wey dey help people say 70,000 people need where to stay after di earthquake

Wia dis foto come from, TASNIM news agency via reuters

Wetin we call dis foto, Many buildings for Sarpol-e Zahab scatter well well for photo dem wey come out on Monday

Wia dis foto come from, EPA

Wetin we call dis foto, Di earthquake scatter things well well for di city of Sarpol-e Zahab for Iran Kermanshah Province