Di hotel wey only dogs dey stay for Germany

See di hotel for Germany wey na only dogs be dia customer

Wia dis foto come from, AFP

Wetin we call dis foto, Dis fine dogs dem dey stay for hotel for south-western Germany wey dem build for dem.

Wia dis foto come from, THOMAS KIENZLE

Wetin we call dis foto, Dogs fit stay for Hotel Paradiso while dia owner go holiday or just stay for day care.

Wia dis foto come from, AFP

Wetin we call dis foto, Dem go fit meet friends for dia and plenty fine seats dey if dem wan relax.

Wia dis foto come from, AFP

Wetin we call dis foto, Dem get plenty activity for dem but to walk di dogs dey look like hard work for Pino wey dey run di hotel!

Wia dis foto come from, AFP

Wetin we call dis foto, And im get plenty rope wey fit hold all di dogs

Wia dis foto come from, AFP

Wetin we call dis foto, Di dogs even get time to stop to look di area for dia morning waka.