World Cup 2018: Super eagles dey prepare meet Argentina

Nigeria players train before dem play Argentina on Tuesday.

Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI

Wetin we call dis foto, Nigeria go play Argentina for dia final match for Group D on Tuesday

Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI

Wetin we call dis foto, Di Super Eagles go hope for better result like di one against Iceland

Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI

Wetin we call dis foto, Coach Gernot Rohr dey count on Musa to score again

Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI

Wetin we call dis foto, Super Eagles players go need avoid defeat if dem go progress to di next round.

Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI

Wetin we call dis foto, Four times Nigeria don face Argentina for World Cup, dem lose four times.

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Nigeria and Argentina first meet for USA 1994 World Cup

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Di last time dem meet for World Cup, Argentina beat Nigeria 3-2 for 2014

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Super Eagles captain Mikel dey sweat to dey fit for di match

Wia dis foto come from, @NGSuperEagles

Wetin we call dis foto, If dem qualify, e go be di fourth time Nigeria go reach di round of 16 stage for World Cup

Wia dis foto come from, @NGSuperEagles

Wetin we call dis foto, Di time for di match na 7pm Nigeria time