You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Di 19-year-old filmmaker wey wan shake nollywood
Meet Fiyin Gambo wey no go film school but don direct im first action film.
Im dream na to see long queue for China and America cinema where dem dey rush to watch Nigeria film.