Art X Lagos: West Africa turn-up to see art matter

Dis na some of di correct photo of people plus art matter from Art X Lagos wey different art people come show dia hustle

Wetin we call dis foto, Olumide Onadipe - Intersections
Wetin we call dis foto, One person dey carry eye look picture for Signature Beyond
Wetin we call dis foto, Rahima Gambo bin call her work 'Education dey Forbidden'
Wetin we call dis foto, Some of di artwork dey look as young people dey try understand world matter like dis one for MAD Galleries
Wetin we call dis foto, Some artwork cover of Fela wey artist Lemi Ghariowku join dey wall for Art X Lagos
Wetin we call dis foto, Dis one na 'Seven Wooden Structures' by Ben Enwonwu MBE
Wetin we call dis foto, Another artwork by Olumide Onadipe wey im call 'Dreamer'
Wetin we call dis foto, Dis na Yinka Shonibare MBE work wey im call 'Self Portrait (after Warhol) 4'
Wetin we call dis foto, Artist Babajide Olatunji dey stand for di front of im work wey be 'Tribal Mark series'