Lagos Fashion and Design Week 2017 don start

Dis na some of di best photos from Lagos Fashion and Design Week 2017 as e dey hot

Wetin we call dis foto, Na di number 7 year wey dis fashion show dey reach Lagos to show di of African designers and those wey sabi for fashion world
Wetin we call dis foto, Tori people na im be di first to arrive...dem don set up dia camera dem to deliver di show as e dey hot!
Wetin we call dis foto, Na dis runway na im di models go shakara put; big-big people for fashion world for Africa no dey miss dis event
Wetin we call dis foto, Lights, and stage don ready...na di celebrities dem di chairs dey wait!
Wetin we call dis foto, Di Lagos Fashion and Design Week go continue till Saturday, 28 October