Burundi vs Nigeria: Ighalo score as newcomers nearly do Super Eagles strong thing

Wia dis foto come from, Charlotte Wilson/Offside
Striker Odion Ighalo enta from bench to score Nigeria only goal as dem win Burundi 1-0 for di African Cup of Nations for Egypt.
Di match bin dey look like say e go end for 0-0 draw, afta di Super Eagles miss some chances for first half, and Burundi just pack defence full, for second half.
But Ighalo wey enta for Onuachu, score for 78 minutes wen im receive back heel pass from left back Ola Aina.
President Muhammadu Buhari bin promise di boys say im go watch di game, and im do wetin e tok.

Wia dis foto come from, Twitter
Di win don carri Nigeria go top of di group, wey also get Madagascar and Guinea wey go play later on Saturday.
Nigeria
1
-
0
Burundi
Full time
Nigeria
Burundi
-
Who get ball pass64.735.3
-
Shot wey reach post36
-
Shot1516
-
Corna46
-
Fouls1922
Formation
Nigeria
(4-2-3-1)
Burundi
(4-4-2)
Informate
-
42-ShehuAwaziem0 - 0
-
58-MikelMusa0 - 0
-
59-MoustaphaKamsoba0 - 0
-
63-Shassiri Nahimana0 - 0
-
73-Paul OnuachuIghalo0 - 0
-
76-Shassiri NahimanaNduwarugira0 - 0
-
77-Ighalo1 - 0
-
92-BerahinoMohamed Amissi1 - 0
Who dey start
Nigeria
16
Akpeyi
2
Ola Aina
12
Shehu
5
Troost-Ekong
22
Omeruo
13
Chukwueze
10
Mikel
18
Iwobi
8
Peter Etebo
4
Wilfred Ndidi
14
Paul Onuachu
Burundi
1
Jonathan Nahimana
8
Duhayindavyi
15
Moussa
19
Nsabiyumva
16
Nshimirimana
20
Moustapha
5
Bigirimana
17
Cédric Amissi
10
Shassiri Nahimana
18
Berahino
7
Abdul Razak
Changes
42
Shehu
42
Awaziem
58
Mikel
58
Musa
73
Paul Onuachu
73
Ighalo
59
Moustapha
59
Kamsoba
76
Shassiri Nahimana
76
Nduwarugira
92
Berahino
92
Mohamed Amissi
Substitutes
21
Osimhen
23
Uzoho
1
Ezenwa
9
Ighalo
20
Awaziem
15
Simon
11
Onyekuru
6
Balogun
19
Ogu
7
Musa
14
Ngandu
21
Mohamed Amissi
23
MacArthur
13
Justin Ndikumana
4
Kwizera
3
Kamsoba
9
Mavugo
6
Nizigiyimana
22
Nduwarugira
2
Sabumukama
12
Shabani











