Africa leaders wey don tey kakaraka for office
As Cameroon don swear in President Paul Biya for im seven time for office, we sef dey torch light all dem Africa presidents wey don tey for office and neva wan waka.
Wia dis foto come from, Getty Images
Wia dis foto come from, PATRICK KOVARIK/AFP/GETTY IMAGES
Wia dis foto come from, FOREIGN AND COMMONWEALTH OFFICE
Wia dis foto come from, MOHSEN AL FAKI
Wia dis foto come from, FOREIGN AND COMMONWEALTH OFFICE
Wia dis foto come from, FREEDOM4E