Pidgin proverbs

Na here you go see all di ogbonge proverb dem wey we bin dey sama una through out di week.

Wetin we call dis foto, Our proverb of di day

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, How you see dis ogbonge proverb wey Omokhai Gabriel send come?

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, We still dey reason dis proverb Ita Mary send come.

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Rebecca Esin say make we take dis proverb hold bodi as Friday don land

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, You go fit decode dis proverb wey Abdul Mujeeb Usman yarn?

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, @official_2baba drop as our proverb of the day

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Rah-zee-'el na im nack us dis proverb to start di new week

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Abdulhaleem Musa Bilal Adam say make you use dis proverb hold bodi

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Proddynyangha na im give us dis proverb, how you see am?

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, As anoda don reach, Imo Joseph give us dis proverb

Wia dis foto come from, AFP

Wetin we call dis foto, How you reason dis proverb from we fan Terry Asemota?

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, From Glory Uzoamaka @gloryohagwu

Wia dis foto come from, Busayo Iruemiobe

Wetin we call dis foto, Check out dis proverb from Rotimi Omorogbe @_2baba, wey make sense die

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Make una use dis ogbonge one wey Jayrezz Sanni send us thru Facebook

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Eddidem Sylvestré Okorie Umoh nack us dis proverb

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Rough Coin say make you use dis proverb hold bodi

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Adams Igyo Lydia Egye say make we take dis proverb shine eye

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Ogbonge proverb

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Write wetin e mean for di comment section

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Kokoroko...

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Take dis proverb from Glory Uzoamaka @gloryohagwu hold bodi