You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
'For my tradition, taboo to carry belle for anoda woman'
For family member or close friend, some pipo fit help dem get dia pickin through surrogacy but for odas, no be easy mata as many tins dey to consider as dem no know wetin go happen tomorrow.