You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Pidgin 101: Cameroon vs Ghana vs Nigeria - Part 4
As una know, Pidgin na language wey people dey speak for many countries for West and Central Africa. But e get as different people dey talk am.
How e be for your side?
Oya siddon, watch di part four of how BBC Pidgin tori people from Ghana, Cameroon and Nigeria dey yarn different things for dia area.