Madagascar 'worst plague outbreak' for 50 years

Di World Health Organisation dey talk say plague na "one of di oldest" disease wey dey fear people.

From before-before, plague don cause plenty palava and kill many people.

Di good news be say, na small medicine of antibiotics fit cure person, if dem give am sharp-sharp.